Lyrics: Elie Yung - Get Out

Intro
Elie young sp

Chorus

elie yung my name
shout out to all the street boys
awon te mi la ajah get down
a.j get down
island get down
festac we don come
HMP that by force and if you dont want to get down getout

Verse 1

codein don knock my brain down
tongue don turn to blue refnon
monalisa bring the rizzler cuz laleh
ma je idie bi pizzer
come and suck my piller
do me like the prince of zamunda
twist it up and down kamasutra
mamacita i don dey see stars
somebody tell her sister to assist her
cuz the way i dey give am dey make her scream ahhh
catch me live inside quilox if you like abeg make you jealous
cuz the next day i go still dey The place
haters dey wonder how i dey ball like 2face woo
beware of my lyrics cuz e go enter your brain like a needle

Chorus

elie yung my name
shout out to all the street boys
awon te mi la ajah get down
a.j get down
island get down
festac we don come
HMP that by force and if you dont want to get down getout



Verse 2

challeh inside club we dey throwey ahhn
check my table no be beer na moet ahhn
baby girl go down low...
make you do like sey you wan pick money
ahn elie young is the king of street...
no matter who dey gara for the sit..
HMP my daily struggle
oh Lord forgive me for all the bad things wey i don do
these days have been blowing my kpoli
even me sef know sey i no holy
to my haters i'm sorry

Bridge

challeh inside club we dey throwey ahhn
check my table no be beer na moet ahhn
baby girl go down low...
make you do like sey you wan pick money

Chorus

elie yung my name
shout out to all the street boys
awon te mi la ajah get down
a.j get down
island get down
festac we don come
HMP that by force and if you dont want to get down getout


DOWNLOAD HERE

About Darkyfobia

    Blogger Comment
    Facebook Comment

0 comments:

Post a Comment